Paroles de Awolowo - Remix
I go smoke that ganja until I go blindYou go know say I dey ganja all the time
Pass me the ganja give me brown rizla
Pass me the ganja light me up so high
Take me over, over, I dey cloud so high
Fly me up oh, up so high
Till I find myself talking with the most high
Some some think say me I don dey mad, oh
Oh e still dey go
Leave am, leave am, leave am
I think say him don enter that side
As I dey let them know wetin dey my mind
Some dem take me for a fool yeah
Awolọ (Oh) Awolọwọ (Yeah-yeah-yeah)
A n fa'gbo lọ (Ahn) Awọlọwọ (Awọlowọ)
Ayé n lọ (Ayé n lọ) bẹbẹ n lọ (Bẹbẹ n lọ)
Wọn ba mi sọ (Wọn ba mi sọ)
Mo ti ko'ti ikún si wọn
Me I no mind wetin dem go talk
Ewe at'egbo, na the only thing I know
Ayé n lọ (Ahn) bẹbẹ n lọ (Oh oh)
Wọn ba mi sọ (Wọn ba mi sọ)
Mo ti ko'ti ikún si wọn
I don't wanna hear your story, everybody got something to say
Who talk am? Tell me who talk am
Say money nor dey give happiness, who talk am?
The claro wey I put under my pillow, who touch am?
Them affi know it's a spiritual thing, yeah
All of girls we are freaking ready
Praying to God, Jah give me mercy
If i'm looking pretty then I bring the party
[?] Awolo
Ole ole ole (Ole ole ole)
Who dem catch be ole (Na who dem catch be ole)
[?]
Now them take us for a fool, ah