Home
Top Artistes
Top Paroles
Ajouter Paroles
Contact
menu
search
Contactez-nous
Artiste:
Oxlade
Titre:
Vaniti
Assurez-vous que les corrections sont tout à fait exactes
S'il vous plaît, les mettez en évidence en quelque sorte!
Vous pouvez, par exemple, écrire
INCORRECT: avant la mauvaise ligne
CORRECT: avant la correspondant ligne correcte
Autrement, nous ne pouvons les corriger pas! Merci pour votre aide.
Omo grandma l'omo no, iyee Vaniti vaniti upon vaniti Yeah, Oxlade from Africa Oro ile aye mi, owo oluwa l'owa E no dey pesin hand Na baba dey bless pesin, owo oluwa l'owa Because e no dey fall hand My grandma don teach me lesson Say even if I make am, make I no chop pesin eye So na why I dey live gently I dey do good and live free make my blessings no pass me by She say na vaniti, vaniti upon vaniti Money causing calamity 'Cause the fame e fit scatter your sanity Ni mumsy ja mi si She say na vaniti, vaniti upon vaniti Money causing calamity 'Cause the fame e fit scatter your sanity Na why I dey tell you Asan bansa laye, omo iya mi ni suru Bansa laye, nothing wey you carry come wey you go carry go Asan bansa laye, padi mi ni suru Bansa laye, nothing wey you carry come wey you go carry go Gbogbo ile to ni (is nothing) Gbogbo Ferrari motor (is nothing) Gbogbo bata to ra yen (is nothing) Asan bansa na sand (is nothing) Kudi, Gucci, Louis Vuitton (is nothing) Ko ma travel around the world (is nothing) All of the flashy things toh ni (is nothing) I swear to God my brother, omo na nothing She say na vaniti, vaniti upon vaniti Money causing calamity 'Cause the fame e fit scatter your sanity Ni mumsy ja mi si She say na vaniti, vaniti upon vaniti Money causing calamity 'Cause the fame e fit scatter your sanity Na why I dey tell you Asan bansa laye, omo iya mi ni suru Bansa laye, nothing wey you carry come wey you go carry go Asan bansa laye, padi mi ni suru Bansa laye, nothing wey you carry come wey you go carry go Oro ile aye mi, owo oluwa l'owa E no dey pesin hand Na baba dey bless pesin, owo oluwa l'owa Because e no dey fall hand My grandma don teach me lesson Say even if I make am, make I no chop pesin eye So na why I dey live gently, I dey do good and live free Make my blessings no pass me by