Home
Top Artistes
Top Paroles
Ajouter Paroles
Contact
menu
search
Contactez-nous
Artiste:
Oxlade
Titre:
Sho Mi
Assurez-vous que les corrections sont tout à fait exactes
S'il vous plaît, les mettez en évidence en quelque sorte!
Vous pouvez, par exemple, écrire
INCORRECT: avant la mauvaise ligne
CORRECT: avant la correspondant ligne correcte
Autrement, nous ne pouvons les corriger pas! Merci pour votre aide.
As I dey do my thing dey go, oluwa lon sho mi As I hustle, work and pray o, oluwa lo sho mi Even though I walk through the valley of the shadow of death I no dey fear evil o, na oluwa know wetin dey go Oluwa lo sho mi I dey see my timeline, e dey make me feel some kind E dey make me see some kind, e dey make me reason some kind things Oh, I dey reason them sometimes People wey dey get money no get two head And I dey here my eyes dey too red o Hustling everyday for daily bread o Because my mama dey ask for wire Owu dey blow my father o Brothers dey send their aza o And I dey here dey form Mr Gaza o Things dey worry the neighbors Things dey worry the landlord o And still owu dey blow my server And I still dey hold am down for my people o As I dey do my thing dey go, oluwa lon sho mi As I hustle, work and pray o, oluwa lo sho mi Even though I walk through the valley of the shadow of death I no dey fear evil o, na oluwa know wetin dey go Oluwa lo sho mi Sometimes I dey think am (I no wan fall off) Sometimes I dey reason (I no wan broke) Sometimes I dey think am (I no wan fall down) Sometimes I dey reason (I no wan jonze) Before they celebrate me (I no wan jonze) I no wan go Before they reason my matter (I no wan jonze) As I dey do my thing dey go, oluwa lon sho mi As I hustle, work and pray o, oluwa lo sho mi Even though I walk through the valley of the shadow of death I no dey fear evil o, na oluwa know wetin dey go Oluwa lo sho mi