Home
Top Artistes
Top Paroles
Ajouter Paroles
Contact
menu
search
Contactez-nous
Artiste:
ODUMODUBLVCK
Titre:
Legolas
Assurez-vous que les corrections sont tout à fait exactes
S'il vous plaît, les mettez en évidence en quelque sorte!
Vous pouvez, par exemple, écrire
INCORRECT: avant la mauvaise ligne
CORRECT: avant la correspondant ligne correcte
Autrement, nous ne pouvons les corriger pas! Merci pour votre aide.
Bare times, bare times (Bare times) Bare times, bare times (Yee) Bare times wey I pay bride price All the women wey I follow, them been do me one kind I no blame them, I been dey poor Sapa don't care, e dey wound us But now (Amen, oh) I dey fire like I'm Legolas, Legolas, Legolas (See them oh) The king of my hood, I'm the principal, principal, principal (I dey give them hope) Ayy, my pain is all over now, over now I make I mummy proud (I dey give am hope) Because I dey fire like I'm Legolas (Oh), Legolas, Legolas (Dem put head) Ayy, Legolas, Legolas (Them pretend) Full time Daddy in my house (Amen, yes) Big time hubby to my mum (Love) I don turn her spouse (Crown) Since my papa die, na me dey pattern up I had to loosen up Kala please, will you save? (Maybe) Get your money stuffed Put away some dollars Let's protect your son I know your guys are much Use your head they thought I sure say na the same thing dem been yarn Jesus If I listen, will I have my own Galácticos? (Alas) Fatboy, Shagba, Reeplay, AG, Gusty, see team ABJ show me shege But when in Cameroon, my babies call me Big Olembe I came up very quickly in Ghana, I'm their new Sarkodie Charlie, I'm clear Accordin' to your girl Bare times wey I pay bride price All the women wey I follow them been do me one kind (Bare times) I no blame them, I been dey poor (Kala) Sapa don't care, e dey wound us But now I dey fire like I'm Legolas, Legolas, Legolas The king of my hood, I'm the principal, principal, principal (I dey kill am) Ayy, my pain is all over now, over now I make I mummy proud (Chai, mummy proud) Because I dey fire like Legolas, Legolas, Legolas Ayy, Legolas, Legolas Isabella finish me because money no dey I no fit meet up [?] Don't tell him perform I just figure, I'm the first born I just figure, they just figure, I'm the first born...