Home
Top Artistes
Top Paroles
Ajouter Paroles
Contact
menu
search
Contactez-nous
Artiste:
DaVido
Titre:
Anything
Assurez-vous que les corrections sont tout à fait exactes
S'il vous plaît, les mettez en évidence en quelque sorte!
Vous pouvez, par exemple, écrire
INCORRECT: avant la mauvaise ligne
CORRECT: avant la correspondant ligne correcte
Autrement, nous ne pouvons les corriger pas! Merci pour votre aide.
(Grey) (Louddaaa) People talk, people talk, but nobody fit fill my position But as I be David for this one, who born Goliath wey dey micrimo? Gats, go hard or go home, I don reach your goal post I stand on my ten toes, dem no fit stain my yellow You can't catch me sleeping, on God Why me go lay low? (Low) When I get many people for my pay-roll Ah, one billi' one day, o sa mọ Oluwa lo n ṣe Make dem leave bad dream for Pharaoh, bottle of Martel ah, feeyan No get time to sleep, leave pressure for the weak No go stop (No go) Know I put my life on this P so long (P so long) And as I dey I fit conquer anything, anything Anything, anything No go stop (No go stop) Know I put my lifе on this P so long (P so long) And as I dey I fit conquer anything, anything Anything, anything Emi stubborn, emi Lion, Iginla, igi-iroko, еmi gan-an gan-an I still get love for Edikangikong, diferrent girls on my phone, but I steady lock up Balling na normal thing, and I been don blow by seventeen But I no dey gree for nobody, I dey hawk my music jẹjẹly, ajeh Why me go lay low? (Low) When I get many people for my pay-roll Ah, one billi' one day, o sa mọ Oluwa lo n ṣe Make dem leave bad dream for Pharaoh, bottle of Martel ah, feeyan No get time to sleep, leave pressure for the weak No go stop (No go) Know I put my life on this P so long (P so long) And as I dey I fit conquer anything, anything (Anything, anything) Anything, anything (Anything, anything) No go stop (No go stop) Know I put my life on this P so long (P so long) And as I dey I fit conquer anything, anything Anything, anything Emi stubborn, emi Lion, Iginla, igi-iroko, emi gan-an gan-an I still get love for Edikangikong, diferrent girls on my phone, but I steady lock up Balling na normal thing, and I been don blow by seventeen