Home
Top Artistes
Top Paroles
Ajouter Paroles
Contact
menu
search
Contactez-nous
Artiste:
Chike
Titre:
One Day
Assurez-vous que les corrections sont tout à fait exactes
S'il vous plaît, les mettez en évidence en quelque sorte!
Vous pouvez, par exemple, écrire
INCORRECT: avant la mauvaise ligne
CORRECT: avant la correspondant ligne correcte
Autrement, nous ne pouvons les corriger pas! Merci pour votre aide.
My bell don turn alarm Somethings are not allowed I don dey on alert E no mean say I dey rush The thing I dey cook Wey I put fire (Fire fire burn them) The thing wey I shoot E go kill Goliath (Liath liath falling) The people wey talk no Go still say yes So I do the action Then I say less Cause I know can't afford to fall One day One day One day they go know One day One day One day e go show One day One day One day they go know One day One day One day e go show Updatе gallant life no balance Condition make crayfish bеnd Like e wan kpalash Owu dey harras Poverty dey charass Dem give yawa small room E turn into palace Na then I know say e don kalas My story must change Make I put in more hours More grind more finesse and prayers I need more blessings from the higher powers Every day now we get congratulatory messages Dem no see the trajectory Even Venus wey no dey close to the Sun My guy e dey hot pass Mercury If family and friends no dey feel you No believe you Akonuche dey see you And if life don dey drill you Na wetin no kill you E go make you stronger I see you Uh my G The air is clearer I can see now I no go bother cause I’m free now Loving me beyond the flaws Making my way Right through it all Time really healed my pain One day One day One day they go know One day One day One day e go show One day One day One day One day One day One day One day One day Condition No condition permanent Condition No condition permanent Condition I'm looking at my brighter day No condition permanent Condition No condition permanent