Home
Top Artistes
Top Paroles
Ajouter Paroles
Contact
menu
search
Contactez-nous
Artiste:
Chike
Titre:
Unto You
Assurez-vous que les corrections sont tout à fait exactes
S'il vous plaît, les mettez en évidence en quelque sorte!
Vous pouvez, par exemple, écrire
INCORRECT: avant la mauvaise ligne
CORRECT: avant la correspondant ligne correcte
Autrement, nous ne pouvons les corriger pas! Merci pour votre aide.
Me, I rather get So, me, I rather get Me, I rather get Me, I rather get Wetin you want? Tell me what you want I know that you really wanna see me go mad But the only thing you go get na silence (Shhh, hmm-hmm) Me, I rather get eye, say what you want You want me to make a decision in a rush When you give me hate, I go dey show you love Me, I no fit try to defeat my conscience Me, I rather gеt eye wey no fit see Mе, I rather get ear wey no fit hear Me, I rather get tongue wey no fit taste (Me, I rather get) Than to get heart wey no fit love Me, I rather get eye wey no fit see Me, I rather get ear wey no fit hear Me, I rather get tongue wey no fit taste (Me, I rather get) Than to get heart wey no fit love Unto you, yeah, unto you (To show me love) Unto you, yeah, unto you (To show me love) Unto you, yeah, unto you (To show me love) Yeah (To show me love) I see the signs, industry forced me to read between the lines Second guess attentions, you know the nature of human kind 'Cause even admiration can easily turn to evil eye Even now I'm guilty in recent times Till I began to wrap around The idea of stepping from energy that is gathered 'round People dey your story no mean say them dey your chapter now (Chapter now) My reality is living proof that passion counts Turn another cheek, you know the music is slapping now Oh, they try to catch me They wonder how I'm keeping my heart, I'm thinking family I should tell them what I'm up to now before they ask me I been cooking for the record, I'm feeling like Hilda Baci (Ooh-ooh, yeah-yeah) Me, I rather get eye wey no fit see Me, I rather get ear wey no fit hear Me, I rather get tongue wey no fit taste (Me, I rather get) Than to get heart wey no fit love Me, I rather get eye wey no fit see Me, I rather get ear wey no fit hear Me, I rather get tongue wey no fit taste (Me, I rather get) Than to get heart wey no fit love, oh Unto you, yeah, unto you (To show me love, to show me love) Unto you, yeah, unto you (To show me love, to show me love) Unto you, yeah, unto you (To show me love) Unto you, yeah, unto you (Yasso)