Home
Top Artistes
Top Paroles
Ajouter Paroles
Contact
menu
search
Contactez-nous
Artiste:
Ayra Starr
Titre:
Commas
Assurez-vous que les corrections sont tout à fait exactes
S'il vous plaît, les mettez en évidence en quelque sorte!
Vous pouvez, par exemple, écrire
INCORRECT: avant la mauvaise ligne
CORRECT: avant la correspondant ligne correcte
Autrement, nous ne pouvons les corriger pas! Merci pour votre aide.
(Initiating rage process) Oh Oh no Eh-yeah, eh-yeah Na which kind life wey I never see? I carry God, so I fear nothing Steady increasing the commas Comma, comma, comma Original, no be parody E no fit clear for your memory Whether na winter or summer, ajeh Barbados, Havana, livin' life See my fire burnin' bright Wetin dey inside me? Smallie wey dey mighty Dem never know I kala tori mo fine Check and balance everything inside my mind daily Trust me, you can't fool me Energy wrong, I log off (Log off) Mowa friendly and conscious (And conscious) I'm allergic to isokuso I'm not ready for confusion (No, no, no, no) Dem telly me make I show love (Show love) Sability oun gbona Everything na connection I'm not ready for confusion, oh Things happen inside life Draw tattoo, make I live my life Dreams come true, if na fight Fight the fight, make you no go tire Fire dey go, fire dey go You need to put your body and soul Leave your worries alone Barbados, Havana, livin' life See my fire burnin' bright Wetin dey inside me? Smallie wey dey mighty Dem never know I kala tori mo fine Check and balance everything inside my mind daily Trust me, you can't fool me (Oh) Energy wrong, I log off Mowa friendly and conscious I'm allergic to isokuso I'm not ready for confusion (No) Dem telly me make I show love Sability oun gbona (Oun gbona) Everything na connection I'm not ready for confusion (Confusion) Na which kind life wey I never see? I carry God, so I fear nothing Steady increasing the commas Comma, comma, comma Eh-yeah Eh-yeah, yeah-yeah (London) Steady increasing the commas Comma, comma, comma