Home
Top Artistes
Top Paroles
Ajouter Paroles
Contact
menu
search
Contactez-nous
Artiste:
Major League Djz
Titre:
Margaret
Assurez-vous que les corrections sont tout à fait exactes
S'il vous plaît, les mettez en évidence en quelque sorte!
Vous pouvez, par exemple, écrire
INCORRECT: avant la mauvaise ligne
CORRECT: avant la correspondant ligne correcte
Autrement, nous ne pouvons les corriger pas! Merci pour votre aide.
Yeah You, you You, you Yeah Yeah Mm I no go gree And I no go gree o for your ojoro, baby And I no go gree And I no mind lost as I dey follow follow, baby (Yeah) And you get something wey everybody dey find And you get body wey only Jesus go fit to design If you play my politics, I fit gree say obasanjo fine o Oh girl na magnet, I believe say dey for your behind o Say my Margaret o, magnet everybody Say my Margaret o, spicy pass Maggie Say my Margaret o, get magnitude and she sabi o Say my Margaret o, get madness for body o Say my Margaret o Say my Margaret o Say my Margaret o Say my Margaret o Maggie, baby o, Maggie, Maggie, baby o Ah Margarеt, baby o, Maggie, Maggie, baby o Say my Margaret o Maggiе, baby o, Maggie, Maggie, baby o Say my Margaret o Ah Margaret, baby o, Maggie, Maggie, baby o Maggie, baby o, Maggie, Maggie, baby o Ah Margaret, baby o, Maggie, Maggie, baby o Maggie, baby o, Maggie, Maggie, baby o Ah Margaret, baby o, Maggie, Maggie, baby o Say my Margaret o Say my Margaret o Say my Margaret o Say my Margaret o Estolobo Only my Margaret wey go cover my magazine Estolobo Only my Margaret wey go chop my mega chicken Estolobo Estolobo, ogologo something wey you carry, eh Lepa no go gawu o, only orobo wey go fit to Estolobo, eh And you get something wey everybody dey find And you get body wey only Jesus go fit to design If you play my politics, I fit gree say obasanjo fine o Oh girl na magnet, I believe say dey for your behind o Say my Margaret o, magnet everybody Say my Margaret o, spicy pass Maggie Say my Margaret o, get magnitude and she sabi o Say my Margaret o, get madness for body o Maggie, baby o, Maggie, Maggie, baby o Ah Margaret baby o, Maggi Maggie baby o Say my Margaret o Maggie, baby o, Maggie, Maggie, baby o Say my Margaret o Ah Margaret, baby o, Maggie, Maggie, baby o And I no go gree o for your ojoro, baby Say my Margaret o, say my Margaret o And I no mind lost as I dey follow follow, baby Say my Margaret o