Home
Top Artistes
Top Paroles
Ajouter Paroles
Contact
menu
search
Contactez-nous
Artiste:
Rema
Titre:
Red Potion
Assurez-vous que les corrections sont tout à fait exactes
S'il vous plaît, les mettez en évidence en quelque sorte!
Vous pouvez, par exemple, écrire
INCORRECT: avant la mauvaise ligne
CORRECT: avant la correspondant ligne correcte
Autrement, nous ne pouvons les corriger pas! Merci pour votre aide.
London Ooh-yeah, yeah-ah, ah-ah Ah-ah-ah, ah-ah Another banger Gunshot from bum short, iye (Killy me, ahh) Your low waist put me for headlock, iye (Killy me, ahh) Me sef I never talk, "What’s up", ah And I don dey see what's up Gimme yansh make I lie down on top E be like say you no know me sha Baby, I need your love Kirikiti-uh I tell her make she bring her friends but she bring five minus one She wanna-, she wanna be the main attraction, she wanna be the only one (I really know she wanna) She no wan carry crеate situation, wey e bе say me no carry am (Carry her own wahala) (Shhh) I sabi this your format My favorite chocolaté na your Kitty-Kat Baby, I need your love Uh, krikitiki Yeah-uh, yeah-uh, yeah-uh, yeah-uh You not fit talk, abi? You no fit shout, abi? You no fit, you no fit, you— (E shock you?) (Na she carry my wahala come her door) Na she carry my wahala (Wahala) She want my D, she no fit take am Tony Montana She go swallow all the bullet for my kala (Kiriki) Gunshot from bum short, iye (Killy me, ahh, ayy-le-le) Your low waist put me for headlock, iye (Killy me, ahh, ayy-le-le, le-le-le-le) Me sef I never talk, "What’s up", ah And I don dey see what's up Gimme yansh make I lie down on top E be like say you no know me sha Gunshot from bum short, iye (Killy me, ahh) Your low waist put me for headlock, iye (Killy me, ahh) Me sef I never talk, "What’s up", ah And I don dey see what's up Gimme yansh make I lie down on top E be like say you no know me sha Baby, I need your love Uh-uh