Home
Top Artistes
Top Paroles
Ajouter Paroles
Contact
menu
search
Contactez-nous
Artiste:
Mayorkun
Titre:
Thermo
Assurez-vous que les corrections sont tout à fait exactes
S'il vous plaît, les mettez en évidence en quelque sorte!
Vous pouvez, par exemple, écrire
INCORRECT: avant la mauvaise ligne
CORRECT: avant la correspondant ligne correcte
Autrement, nous ne pouvons les corriger pas! Merci pour votre aide.
My pocket full and my glass cup runneth over Over, hmm ah ah ah When I no get shi shi shi shi na she come over Over I will o Tell me wetin you need o Booty wey soft like pillow Only wetin man fit know My philo Throw me shades if you feel o I go rock am like Dior I dey give am for free o Cos I no fit talk kini mo feso Bum bum buss up my processor Weekdays under the sunset Under the sun make nothing touch your complexion I no fit wait the tin don long I no fit wait for turn by turn Make we just chill for upstairs For Calabasas, California ah ah ah Body hot like thermo (thermocool) She no need another (afi Mayorkun) Body no get competitition, competitition, no no Body hot like thermo (thermocool) She no need another (do do do) Body hot like forty degrees, like forty degrees, oh no no Both sides You keep playing both sides Wanna know, wanna know if I'm wasting my time Any man wey no wan jegbese Know say your matter no be kekekere I tell her this She doing that cos she know say I know Odikwa risky your body bad Ready to risk it all on the line You gat me ringing your cellular Your matter do me irregular things And I am guilty of all the charges And this your beauty is undeniable Ohema listen to gbedu now Or you go press me like computer Keys hmm hmm hmm Cos I no fit talk kini mo feso Bum bum buss up my processor Weekdays under the sunset Under the sun make nothing touch your complexion I no fit wait the tin don long I no fit wait for turn by turn Make we just chill for upstairs For Calabasas, California ah ah ah Body hot like thermo (thermocool) She no need another (afi Mayorkun) Body no get competitition, competitition, no no Body hot like thermo (thermocool) She no need another (do do do) Body hot like forty degrees, like forty degrees, oh no no