Home
Top Artistes
Top Paroles
Ajouter Paroles
Contact
menu
search
Contactez-nous
Artiste:
Adekunle Gold
Titre:
Not My Problem
Assurez-vous que les corrections sont tout à fait exactes
S'il vous plaît, les mettez en évidence en quelque sorte!
Vous pouvez, par exemple, écrire
INCORRECT: avant la mauvaise ligne
CORRECT: avant la correspondant ligne correcte
Autrement, nous ne pouvons les corriger pas! Merci pour votre aide.
Not my problem Na your problem Se I no dey satisfy you 24/7 I dey ride, I don tey wey beside you Baby, no make I remind you Sey my love is the sweetest, nah, you can't deny, boo Na you say AG baby o, I go carry your baby Ah, ah No be one of your word oh I dey true, you dey parọ o You dey play with my mind o Dey turning my head like merry-go-round o Dey go back and forth o Say I am the one, but you choosing yourself o Wahala o Today you wan stay, tomorrow you wan go No get control, my heart breaks slow Baby, I no beg if you wan go 'Cause it's not my problem I no go wait for you to see I'm not your option I no wan hear story see it's your problem I no go hold you down, if you show me doubt na your problem Ọmọ it's your problem, your problеm, oh, oh Girls plenty, plenty Why you come dеy play like say I be your ọbọlọ o? Eye don detty, detty Wetin you dey do me onyi mi l'ọpọ lọ o I no blame you no be your fault o Na me go find love o instead money See, one tear drop I no dey owe you Baby, if you leave me onto the next now, now You dey play with my mind o Dey turning my head like merry-go-round o You dey go back and forth o Say I am the one but you choosing yourself o Wahala o Today you wan stay, tomorrow you wan go No get control, my heart breaks slow Baby, I no beg you if you wan go 'Cause it's not my problem I no go wait for you to see I'm not your option I no wan hear story see it's your problem I no go hold you down, if you show me doubt na your problem Ọmọ it's your problem, your problem Not my problem I no go wait for you to see I'm not your option I no wan hear story se it's your problem I no go hold you down, if you show me doubt na your problem Ọmọ it's your problem, your problem, oh, oh