Home
Top Artistes
Top Paroles
Ajouter Paroles
Contact
menu
search
Contactez-nous
Artiste:
Adekunle Gold
Titre:
Don't Be A Baby
Assurez-vous que les corrections sont tout à fait exactes
S'il vous plaît, les mettez en évidence en quelque sorte!
Vous pouvez, par exemple, écrire
INCORRECT: avant la mauvaise ligne
CORRECT: avant la correspondant ligne correcte
Autrement, nous ne pouvons les corriger pas! Merci pour votre aide.
Whine for your money, don't be a baby Dirty Diane don't be a baby Whine fi yah daddy, don't be a baby Out in Miami don't be a baby Whine for your money, don't be a baby Dirty Diane don't be a baby Whine fi yah money, don't be a baby Out in Miami don't be a baby No cannabis but mo jogor Pon di replay, play my tune make we turn up (Gaddem) No go dey doubt like Thomas I be the lead when I move you follow Sho mo pe mo ni fe re o I no dey see tele o (Ooh) I no dey do anything wey go try to bother mi So make nobody never, never, never worry me Olopa limme limme wetin I do Cos I pull up in a Benz Won ni o she yahoo Omo jeje I no dey do ashawo And I no be one of them wey dey do Ojoro 10/10 like sweet asaro And nobody badder, badder, badder (Janmo) I no dey do anything wey go try to bother mi So make nobody ever ever worry me, eh Whine for your money don't be a baby Dirty Diane don't be a baby Whine fi yah Daddy don't be a baby Out in Miami don't be a baby Whine for your money don't be a baby Dirty Diane don't be a baby Whine fi yah Daddy don't be a baby Out in Miami don't be a baby O jabo Kofo Ehn ehn o Se jeje no rush Ehn ehn o Tempted to touch Ehn ehn o Shey I dey enter ya eye I go give you some Yawa go burst Ehn ehn o Kelemute kelemute Ehn ehn o Yekeleba Ye Make you go check my record I no dey do wayo Olopa limme limme wetin I do Cos I pull up in a Benz Won ni o she yahoo Omo jeje I no dey do ashawo And I no be one of them wey dey do Ojoro 10/10 like sweet asaro And nobody badder badder (janmo) I no dey do anything wey go try to bother mi So make nobody ever ever worry me Whine for your money, don't be a baby Dirty Diane don't be a baby Whine fi yah daddy, don't be a baby Out in Miami don't be a baby Whine for your money, don't be a baby Dirty Diane don't be a baby Whine for your money, don't be a baby Out in Miami don't be a baby