Home
Top Artistes
Top Paroles
Ajouter Paroles
Contact
menu
search
Contactez-nous
Artiste:
Asake
Titre:
Lonely At The Top
Assurez-vous que les corrections sont tout à fait exactes
S'il vous plaît, les mettez en évidence en quelque sorte!
Vous pouvez, par exemple, écrire
INCORRECT: avant la mauvaise ligne
CORRECT: avant la correspondant ligne correcte
Autrement, nous ne pouvons les corriger pas! Merci pour votre aide.
It's lonely at the top (Lonely, lonely, lonely) Money on my mind (Money, money, money) Don't care what they yearning about me in particular (Ko kan mi, kan mi, kan mi) Out here on the road chasing my dream because I know (No one can chase it for me) Ọ́lọ-lọlade maa n gb'ọmọ lọ (Gb'ọmọ lọ) Bọrọkọtọ idi ṣ'ọmọ lọ (Ṣ'ọmọ lọ) Ẹ fi wọn s'ilẹ jẹ kan ma lọ No dey find anybody na money I want (Me I want) No dey hear wetin people dey talk (People dey talk) Wọn ti ge Aṣakẹ l'eti lọ (L'eti lọ) They say life na one no get another one I go take am do wetin I love Wetin you love o No be wetin I love o Wetin I love I go do am with all my heart o Ogogoro no be vodka Mr. Money ginger But una know I no dey waste time Mr. Money ginger Just carry girl baby no time Bad boy dey me I dey fine And at the same time me I dey high Mo duro tan, mo stand out calm down You go dey fine like fine wine, no decline Sing about it, extraordinary things Show me love, I go show you more O pọ lọ pọ, pọ Wo bo ṣe n ṣe, wo bo ṣe n ṣe Ọmọ e don tey, je a ṣ'ere d'ele Mo n fọ f'aye, mo ti fọ f'aye Ye, ye Ọ́lọ-lọlade maa n gb'ọmọ lọ (Gb'ọmọ lọ) Bọrọkọtọ idi ṣ'ọmọ lọ (Ṣ'ọmọ lọ) Ẹ fi wọn s'ilẹ jẹ kan ma lọ No dey find anybody na money me I want (Me I want) No dey hear wetin people dey talk (People dey talk) Wọn ti ge Aṣakẹ l'eti lọ (L'eti lọ) They say life na one no get another one I go take am do wetin I love Wetin you love o No be wetin I love o Wetin I love I go do am with all my heart o Ogogoro no be vodka Mr. Money ginger But una know I no dey waste time Mr. Money ginger