Home
Top Artistes
Top Paroles
Ajouter Paroles
Contact
menu
search
Contactez-nous
Artiste:
DaVido
Titre:
E Pain Me
Assurez-vous que les corrections sont tout à fait exactes
S'il vous plaît, les mettez en évidence en quelque sorte!
Vous pouvez, par exemple, écrire
INCORRECT: avant la mauvaise ligne
CORRECT: avant la correspondant ligne correcte
Autrement, nous ne pouvons les corriger pas! Merci pour votre aide.
Bad girl wan carry me do jangulover E pain me o, e pain me o She come my life come carry my heart e run over E pain me o, e pain me o oh Wetin I no do for you? Wetin I no do for you Shey you promise say you no go let me go o And last night you told me that's its all over E pain me o E pain me o But I wan dey for you Aje Walk beside you Aje And I wan dey by you Aje To call you my boo But I wan dey for you Aje Walk beside you Aje And I wan dey by you Aje To call you my boo oo Sha ha ha ha ha Baby no be so o Don't leave me go o Don't leave me go Sha ha ha ha ha Baby no be so o Don't leave me go o Don't leave me go Lying on my bed I'm just rolling over E pain me o, e pain me o You con dey chop life, when I dey sober E pain me o, e pain me o oh Wetin I no do for you? Wetin I no do for you? Shey you promised say you no go let me go o And last night you told me that is all over E pain me o E pain me o But I wan dey for you Aje Walk beside you Aje And I wan dey by you Aje To call you my boo But I wan dey for you Aje Walk beside you Aje And I wan dey by you (Aje) To call you my boo oo Sha ha ha ha ha Baby no be so o Don't leave me go o Don't leave me go Sha ha ha ha ha Baby no be so o Don't leave me go o Don't leave me go Sha ha ha ha ha Baby no be so o Don't leave me go o Don't leave me go Sha ha ha ha ha Baby no be so o Don't leave me go o Don't leave me go