Home
Top Artistes
Top Paroles
Ajouter Paroles
Contact
menu
search
Contactez-nous
Artiste:
Wande Coal
Titre:
Come My Way
Assurez-vous que les corrections sont tout à fait exactes
S'il vous plaît, les mettez en évidence en quelque sorte!
Vous pouvez, par exemple, écrire
INCORRECT: avant la mauvaise ligne
CORRECT: avant la correspondant ligne correcte
Autrement, nous ne pouvons les corriger pas! Merci pour votre aide.
[?] Ayy I know dem no want make the money to come my way If dem know, dem no go let the money to come my way So I pray make dem no hear am when the money come my way 'Cause I know wetin I go do when the money come my way When, when, no shingbain When the money no dey, omo no shingbain When, when, no shingbain Mo sise mi o sun, no shingbain When, when, no shingbain When the money no dey, omo no shingbain When, when no shingbain I dey double hustle I know dem no want make the money to come my way If dem know, dem no go let the money to come my way So I pray make dem no hear am when the money come my way 'Cause I know wetin I go do when the money come my way Iya godogbo ko godogbo Mushin ajina, mushin mo ti jina Iya godogbo Mo ti d'olowo Mo ti d'olowo Mo ti d'olowo Na him lift me up, e no give me up Na him send this money my way, e no give me up I go find my way, any day I go find my way Na God bless me my way, na Him send this money my way Fashionista, man a pull up iniesta Fiesta, fiesta, when I pull up, a fiesta Ayy, fashionista, man a pull up iniesta Fiesta, fiesta, when I pull up, a fiesta There's a melody in our heart In our heart, there's a melody, there's a melody Melody in our heart Melody in my heart, melody in my heart I know dem no want make the money to come my way If dem know, dem no go let the money to come my way So I pray make dem no hear am when the money come my way 'Cause I know wetin I go do when the money come my way Ooh, ooh, ooh, ooh Ooh, ooh, ooh, ooh Ooh, ooh, ooh, ooh Ooh, ooh, ooh, ooh