Home
Top Artistes
Top Paroles
Ajouter Paroles
Contact
menu
search
Contactez-nous
Artiste:
Pheelz
Titre:
Ewele
Assurez-vous que les corrections sont tout à fait exactes
S'il vous plaît, les mettez en évidence en quelque sorte!
Vous pouvez, par exemple, écrire
INCORRECT: avant la mauvaise ligne
CORRECT: avant la correspondant ligne correcte
Autrement, nous ne pouvons les corriger pas! Merci pour votre aide.
Omo this hustle make you dey reason things brother man The kind of things wey go ginger you, give you wings Omo dem think say we both dey the same plane But dem no know say their own flight na economy They wan see my sorrow Wo fe je kin koro But thank God say man baff up They for see my downfall I live once I do yolo You live twice to ba ni ko to Wahala me I can’t talk Ridimakulayo Ewele Ewele, ewele Case ita gbangba Talomode, talagba Ewele Ewo lekpe, ewo Lekpe Case Ita gbangba Talomode, talagba Omo, take me for instance oh They just wan use me kan gbe kan so Plan wey dey get na there business oh I’ve been consistent on these stairs oh But shori Ode lo like 24/7 I'm on the grind All their strategies but I don’t mind I sharply stand and I turn on the light and turn up the mic ah They wan see my sorrow Wo fe je kin koro But thank God say man baff up They for see my downfall I live once I do yolo You live twice to ba ni ko to Wahala me I can’t talk Ridimakulayo Ewele Ewele, ewele Case ita gbangba Talomode, talagba Ewele Ewo lekpe, ewo Lekpe Case Ita gbangba Talomode, talagba Yeah, sho ye? Omode yi, sun mo bi Sho ye?, nibo 'Cause omode yi le koko 'Cause omode yi le koko 'Cause omode yi le koko Ridimakulayo