Home
Top Artistes
Top Paroles
Ajouter Paroles
Contact
menu
search
Contactez-nous
Artiste:
Bayanni
Titre:
Family
Assurez-vous que les corrections sont tout à fait exactes
S'il vous plaît, les mettez en évidence en quelque sorte!
Vous pouvez, par exemple, écrire
INCORRECT: avant la mauvaise ligne
CORRECT: avant la correspondant ligne correcte
Autrement, nous ne pouvons les corriger pas! Merci pour votre aide.
Oluwafemi, mo mọ daju pe, ninu irin ajo si'bi giga, awon ota le'gbogun ti ọ, sugbon iwo ma bęru, ko si nkan tio se ę Steady hustle I no dey rest oh Me I no get many friends oh Tori pe won o ko mi be o ah (Oh, ah) Just another boy from the ghetto I be looking for daily bread oh So fun won mi o gbo'holiday oh, ah, ye So I carry my family for head oh If them never chop, I must double hustle, ye Carry my family for head If I go dey sleep, shebi na me don fumble o Ye, ye, ye Emi nimomọ bo se n se mi Emi nimomọ bo se n se mi oh Emi nimomọ bo se n se mi, ye, ye, yе Emi nimomọ bo se n se mi Emi nimomọ bo se n sе mi oh Emi nimomọ bo se n se mi, ye So if you see me for the road oh, no go lose guard am My mind don go faraway, me I no fit shalaye If you see me enter party, no go dey shout am Gimme two bottles of moët, make my body balance ye, ye, ye, ye Emi nimomọ bo se n se mi Emi nimomọ bo se n se mi oh Emi nimomọ bo se n se mi, ye, ye, ye Emi nimomọ bo se n se mi Emi nimomọ bo se n se mi oh Emi nimomọ bo se n se mi, ye Carry my family for head oh If them never chop, I must double hustle, ye Carry my family for head If I go dey sleep, shebi na me don fumble oh Call me bayanni Hmm, bayanni