Home
Top Artistes
Top Paroles
Ajouter Paroles
Contact
menu
search
Contactez-nous
Artiste:
Wizkid
Titre:
Plenty Loving
Assurez-vous que les corrections sont tout à fait exactes
S'il vous plaît, les mettez en évidence en quelque sorte!
Vous pouvez, par exemple, écrire
INCORRECT: avant la mauvaise ligne
CORRECT: avant la correspondant ligne correcte
Autrement, nous ne pouvons les corriger pas! Merci pour votre aide.
Same, and you know say Big Wiz I know, same E don dey tey I wan tell you Many things wey dey my mind I wan tell you Bless the day that I find you All the things wey dey my mind I wan show you I'm on the road on a daily Na wetn me and you go chop I wan find you 'Cause I go love you jęję And I go give you make you sempe oh Hey, I go love you baby, sempe oh I'm all loving all on your touch, I wan pępę oh Shebi'wo ni mo fę fę oh Man no go use your love no gree tętę oh But you know sisi nęnę oh Say this kind of loving I wan jęnbę oh, jęję I go let your body know Baby let nobody know I wan let your body know Carry go, carry go I go let your body know Baby let nobody know I wan let your body know Carry go, carry go Girl I go meet you for down down Dem dey call me Mr lover I go give you many loving Say I go kill you with this loving oh Girl I go meet you for down down I go give you many loving I go give you plenty loving Girl, I go kill you with this loving Girl, nobody whine pass you And the things you dey do with your waist Girl e pass me than you (Yeah, yeah, yeah, yeah) Girl, you dey burn pass Claro And you type I never seen, my girl, no wayo I go let your body know Baby let nobody know I wan let your body know Carry go, carry go I go let your body know Baby let nobody know I wan let your body know Carry go, carry go Girl, I go meet you for down down Dem dey call me Mr lover I go give you many loving Say I go kill you with this loving oh Girl, I go meet you for down down I go give you many loving I go give you plenty loving Girl, I go kill you with this loving oh Mogbe, mogbe, mogbe, mogbe, mogbe Whine your body, mogbe Mogbe, mogbe, mogbe, mogbe, sho'gberi, mogbe Whine your body, mogbe