Home
Top Artistes
Top Paroles
Ajouter Paroles
Contact
menu
search
Contactez-nous
Artiste:
Rema
Titre:
Runaway
Assurez-vous que les corrections sont tout à fait exactes
S'il vous plaît, les mettez en évidence en quelque sorte!
Vous pouvez, par exemple, écrire
INCORRECT: avant la mauvaise ligne
CORRECT: avant la correspondant ligne correcte
Autrement, nous ne pouvons les corriger pas! Merci pour votre aide.
Hmm hmm hmm Hmm hmm hmm They know, they know, they know They know, they know, they know Everybody know say I fit put my life on the line For my baby my baby my baby Today today today today today today today Baby ready your luggage People no want make we dey together So we go run run away-way Baby run run away-way Run run away-way Run run away-way They wan try take me away from you make I no see your fa-face Run run away-way Run run away-way Run run away-way Na you be my nut if you comot for my head girl I fit start to cra-crase Hmmm Many many men don try But na only me fit to get her for life hmm Many get money pass me die But this my baby no dey collect all their bribe hmm She carry me meet her mama She carry me meet her papa Make dem gimme blessing they no wan allow why All of her friends they dey laugh Because say she no dey follow baller I tell her say one day I go make am They know, they know, they know They know, they know, they know Everybody know say I fit put my life on the line For my baby my baby my baby Today today today today today today today Baby ready your luggage People no want make we dey together So we go run run away-way Baby run run away-way Run run away-way Run run away-way They wan try take me away from you make I no see your fa-face Run run away-way Run run away-way Run run away-way Na you be my nut if you comot for my head girl I fit start to cra-crase Hmmm Your friends introduce you to so called big men Say make you leave that small boy Say I no get any future say I no dey man enough They dey give you bad bad lecture They go show you their Gucci, their Prada They go shook you with all their designer They go show you the way wey they run am This love they go find way to block am They know say they no fit find love like this Dem no fit to find love like this I know say I meet you for street But baby girl you no dey for the streets Will you marry me, even though e no be diamond ring They know, they know, they know They know, they know, they know Everybody know say I fit put my life on the line For my baby my baby my baby Today today today today today today today Baby ready your luggage People no want make we dey together So we go run run away-way Baby run run away-way Run run away-way Run run away-way They wan try take me away from you make I no see your fa-face Run run away-way Run run away-way Run run away-way Na you be my nut if you comot for my head girl I fit start to cra-crase Hmmm London