Home
Top Artistes
Top Paroles
Ajouter Paroles
Contact
menu
search
Contactez-nous
Artiste:
Burna Boy
Titre:
23
Assurez-vous que les corrections sont tout à fait exactes
S'il vous plaît, les mettez en évidence en quelque sorte!
Vous pouvez, par exemple, écrire
INCORRECT: avant la mauvaise ligne
CORRECT: avant la correspondant ligne correcte
Autrement, nous ne pouvons les corriger pas! Merci pour votre aide.
The music make me feel I be Jordan Now I understand why them say aiye gbon gan Nkan ti mori Olun mi o so tan (Woro si woro) The music make me feel I be Jordan (Woro si woro) (Koro ki koro) Now I understand why them say aiye gbon gan (O boy e plenty for my mind you go jisoro) Nkan ti mori Oloun mi o so tan Many, many listening Holy water pon my head and my feet (Jen ri owo loke) Gongo aso Aye a gbo Don't gock on Then come dey doubt am So what's the jargon It's a mad one Roll a loud one Record my album Don't address anyone But rather I have And I've been working No go do like say I don't deserve am You fear me sef Me no fear no one Because the rhythm e plenty gani Please give me plenty money Hypocrite plenty gan Wey dey pretendi gan ni Let's just find them for me Them ah identical to the devil gan ni I dey see them Won po bi But emi kilokanmi I go be all I can be Oluwaburna ma pami (Woro si woro) The music make me feel like B Jordan (Woro si woro) (Koro ki koro) Now I understand why them say aiye gbon gan (O boy e plenty for my mind you go jisoro) Nkan ti mori Oloun mi o so tan Many, many listening Holy water pon my head and my feet Anyone try me Them go Gboro si gboro The music make me feel like B Jordan (Woro si woro) (Koro ki koro) Now I understand why them say aiye gbon gan (O boy e plenty for my mind you go jisoro) Nkan ti mori Oloun mi o so tan Many, many listening Holy water pon my head and my feet Woihh Them ah talk what they can't prove What them can't prove Cos them want to taste out my food Gave you my food Then you talk say I chance you Try to pick a picker man up God pass you Feels like I'm coming from my angle Where your vibe at Come fuck up the cycle Come in circle Ain't no telling what I might do While you make me Make me beg that paper man slide through Because the rhythm e plenty gani Please give me plenty money Hypocrite plenty gan Wey dey pretend gan ni Let's just find them for me Them ah identical to the devil gan ni I dey see them Won po bi But emi kilokanmi I go be all I can be Oluwaburna ma pami (Woro,woro) The music make me feel I be Jordan (Woro si woro) (Koro ki koro) Now I understand why them say aiye gbon gan (O boy e plenty for my mind you go jisoro) Nkan ti mori Oloun mi o so tan Many, many listening Holy water pon my head and my feet Anyone try me Them go Gboro si gboro The music make me feel like B Jordan (Woro si woro) (Koro ki koro) Now I understand why them say aiye gbon gan (O boy e plenty for my mind you go jisoro) Nkan ti mori Oloun mi o so tan Many, many listening Holy water pon my head and my feet (Jen ri owo loke) Gongo aso Aye a gbo Don't gock on Them come dey doubt am So what's the jargon It's a mad one Roll a loud one Record my album Don't address anyone But rather I have And I've been working No go do like say I don't deserve am You fear me sef Me no fear no one