Home
Top Artistes
Top Paroles
Ajouter Paroles
Contact
menu
search
Contactez-nous
Artiste:
Patoranking
Titre:
Abule
Assurez-vous que les corrections sont tout à fait exactes
S'il vous plaît, les mettez en évidence en quelque sorte!
Vous pouvez, par exemple, écrire
INCORRECT: avant la mauvaise ligne
CORRECT: avant la correspondant ligne correcte
Autrement, nous ne pouvons les corriger pas! Merci pour votre aide.
Hold am tight Hold am jeje (Go) This is another story oh, from my one Make I tell you wetin happen for Abule 'Bout this big party inside my Abule I went there with my bestfriend Kunle Kunle dey there with him gyalfriend Shile Ghetto gyals them dey like Takasufe So many pretty gyals dey inside my mule I just dey wonder say, which kind party eh Everyting yapa, everyting dey Ah, oshe I get many gyals, wey them dey come from Mowe AJ boys, them dey like to throw away Omo se gobe We just havin' fun We wan' carry on Crazy gyals like Meg Thee Stallion But my girlfriend dey here dey turn me on That's why I hold am tight Hold am jeje (Go) Hold am tight Hold am jeje (Go) That's why I hold am tight Hold am jeje (Go) Hold am tight Hold am jeje (Go) Go Go Go Go Omoge whine am, you can do better Sweet gbedu from Ebute Metta All the way, to Niger Delta Na we get am Plenty ololo Gyal'em nuff, oh ogologo I just want sharply take one photo Before the Baba them tell us to go Ah, oshe I get many gyals, wey them dey come from Mowe AJ boys, them dey like to throw away Omo se gobe We just havin' fun We wan' carry on Crazy gyals like Meg Thee Stallion But my girlfriend dey here dey turn me on That's why I hold am tight Hold am jeje (Go) Hold am tight Hold am jeje (Go) That's why I hold am tight Hold am jeje (Go) Hold am tight Hold am jeje (Go) Go Go Go Go Go Go Go Go