Home
Top Artistes
Top Paroles
Ajouter Paroles
Contact
menu
search
Contactez-nous
Artiste:
Rema
Titre:
Beamer (Bad Boys)
Assurez-vous que les corrections sont tout à fait exactes
S'il vous plaît, les mettez en évidence en quelque sorte!
Vous pouvez, par exemple, écrire
INCORRECT: avant la mauvaise ligne
CORRECT: avant la correspondant ligne correcte
Autrement, nous ne pouvons les corriger pas! Merci pour votre aide.
Ayy, Rvssian Another banger African girly come and hop in my beamer You know me, I really wanna take you for dinner You know me, I get the money pass, Shina Peter For my area they dey call me Godzilla For the boy there wey dey yarn kpatakpata If you catch am make sure, say you beat am If another nigga wan carry my seniorita I go chop am like say na semovita, oh Bad boys like you I like bad boys like you Ooh, yah, boys like you I like bad boys like you Finna give her all the touching and the loving that she needing, yah Biggie baka wey dey make a bad man shout Oroma! Filomena do the dirty wine for dah conga No fit to leave you for any reason Mmm I want to invest in your body, oh I want to invest with my money, oh You know say na you I go marry, oh How many pikin we go born? Oh This our love no go funny, huh Me I no go dey play with my shawty, huh Anytime I look at your body, huh Girl you dey make me dey horny, huh Mmm, mmm, mmm Shawty o your body make me go down low Wetting I go do without your love, ooh African girly come and hop in my beamer You know me, I really wanna take you for dinner You know me, I get the money pass, Shina Peter For my area they dey call me Godzilla For the boy there wey dey yarn kpatakpata If you catch am make sure, say you beat am If another nigga wan carry my seniorita I go chop am like say na semovita, oh Bad boys like you I like bad boys like you Ooh, yah, boys like you I like bad boys like you Finna give her all the touching and the loving that she needing, yah Biggie baka wey dey make a bad man shout Oroma! Filomena do the dirty wine for dah conga No fit to leave you for any reason Girl I go dey for you Girl I go dey for you baby Dey for you Girl I go craze for you baby Vex for you Why I go vex for you baby? Fool for you I too mumu for you baby Sister bumbela, your baka make me miss my fasting and prayer Omotena o Ama young fella But me I fit to spend all my racks and chedah for you Sister bumbela your baka make me miss my fasting and prayer Omotena o Ama young fella But me I fit to spend all my racks and chedah for you, for you African girly come and hop in my beamer You know me, I really wanna take you for dinner You know me, I get the money pass, Shina Peter For my area they dey call me Godzilla For the boy there wey dey yarn kpatakpata If you catch am make sure, say you beat am If another nigga wan carry my seniorita I go chop am like say na semovita, oh Bad boys like you I like bad boys like you Ooh, yah, boys like you I like bad boys like you Bad boys like you I like bad boys like you Ooh, yah, boys like you I like bad boys like you