Home
Top Artistes
Top Paroles
Ajouter Paroles
Contact
menu
search
Contactez-nous
Artiste:
Wizkid
Titre:
Ease Your Mind
Assurez-vous que les corrections sont tout à fait exactes
S'il vous plaît, les mettez en évidence en quelque sorte!
Vous pouvez, par exemple, écrire
INCORRECT: avant la mauvaise ligne
CORRECT: avant la correspondant ligne correcte
Autrement, nous ne pouvons les corriger pas! Merci pour votre aide.
Many thing don really open my eyes Many things don happen wey don open my mind Things don happen for my life, we make me realise Sey, many things go happen, and it's real fine Never let the small talks but the money get to me I dey work, I dey pray, omo nothing worry me I put my body on my grind, let the money control me Sey, my sound dem dey buzz, e get up on their jaws Some days, it fit be lie sey your rain no pour Hear my brother, even if it be like days too long Even if it be like sey your light no come Just ease your mind You know sey, this life na turn by turn When your time come, my brother No go gone When your thing come, my brother No go rush Just ease your mind Mi jaiye mi jeje, mi jeje, mi jeje Mi lolo Kama mi lomi lolololo kama mi lo mi lolol o yeah Kasha ma jaiye mi jeje, mi jeje, mi jeje Mi lolo Kama mi lomi lolololo kama mi lo mi lolol ye yeah Looking at my past, i'm glad it's over Steady I dey steady thank Jehovah Now I got some likkle ice in my soda And I pour some more ice, it made me colder See the music take me places Even man never rate Wey dey make the girls and ladies dem dey love up on me See starboy dey here, where the men dey here? And the kele and the girls, all of them dey here Some days, it fit be lie sey your rain no pour Hear my brother, even if it be like days too long Even if it be like sey your light no come Just ease your mind You know sey, this life na turn by turn When your time come, my brother No go gone When your thing come, my brother No go rush Just ease your mind Mi jaiye mi jeje, mi jeje, mi jeje Mi lolo Kama mi lomi lolololo kama mi lo mi lolol o yeah Kasha ma jaiye mi jeje, mi jeje, mi jeje Mi lolo Kama mi lomi lolololo kama mi lo mi lolol ye yeah