Home
Top Artistes
Top Paroles
Ajouter Paroles
Contact
menu
search
Contactez-nous
Artiste:
Fireboy DML
Titre:
King
Assurez-vous que les corrections sont tout à fait exactes
S'il vous plaît, les mettez en évidence en quelque sorte!
Vous pouvez, par exemple, écrire
INCORRECT: avant la mauvaise ligne
CORRECT: avant la correspondant ligne correcte
Autrement, nous ne pouvons les corriger pas! Merci pour votre aide.
Badman just dey live life on hin own Badman just dey roll as e dey go Badman no get beef with anybody Badman dey do hin thing on a low Badman they really try gan Badman na cobra, man na python Write one song record all night long After its done its still the right songs So wetin come be this one Who dey follow you do competition My followers no be one million But my fan base o strong gidi gan This life na turn by turn See as all of us dey blow one by one Sey badman no get beef with anybody Badman no get time gan Badman just wants to sing sing sing Uh ooo Badman just wants to sing sing sing Uh ooo Ohh ohhh Badman just wanta sing to the crowd Badman wanna make mama proud Badman no get beef with anybody Badman dey do hin thing on a low Badman wey no got nothing to lose Why you they call na you be Malu How much you'll like a balloon Sey wetin wan cause this hula Bali Ohh so wetin come be dis one of Who dey follow you do competition My followers no be one million But my fanbase is strong gidi gan This life na turn by turn All of my boys dey blow one by one Badman no get beef with anybody Badman no get time gan Badman just wants to sing sing sing Uh ooo Ohhhhh sing sing sing Uh ooo Ohh ohhh Badman just dey do hin things on a low Badman just dey wait as e dey go Badman no get beef with anybody Badman dey do hin thing on a low Wetin come be dis one Who dey follow you do competition My followers no be one million But my fan base ... gidi gan...