Home
Top Artistes
Top Paroles
Ajouter Paroles
Contact
menu
search
Contactez-nous
Artiste:
Burna Boy
Titre:
Collateral Damage
Assurez-vous que les corrections sont tout à fait exactes
S'il vous plaît, les mettez en évidence en quelque sorte!
Vous pouvez, par exemple, écrire
INCORRECT: avant la mauvaise ligne
CORRECT: avant la correspondant ligne correcte
Autrement, nous ne pouvons les corriger pas! Merci pour votre aide.
Ambassador go dey chop And Governor go dey chop And President go dey chop If dem say make we jump we go jump Ambassador go dey chop And President go dey chop And Governor go dey chop Dem dey say make we jump we go jump No be for here wey dem born Jesus ehee My country problem e pass Jesus Because na we be our own problem ehee Na who go come reason well? Oya dey there ooo Ambassador go dey chop And Governor go dey chop And President go dey chop Dem dey say make we jump we go jump Some people go somersault Dem go dey get headache no go drink panadol Meanwhile president go dey chop And Governor go dey chop Na who,na who dey here? Money dey here The Thiefi thiefi come major Wey make the suffer come dey here? [?] My people suffer well well Police dey slap here well well Hungry dey wire dem well well Oluwa oluwa oluwa ooo Ambassador go dey chop And Governor go dey chop And President go dey chop Dem dey say make we jump we go jump Some people go somersault Dem go dey get headache no go drink panadol Meanwhile president go dey chop And Governor go dey chop My people serve they fear too much We fear the thing we no see One day all of us go die We always get reason to fear Fight for your right o you go to fear Police go slap you,you go to fear Fight for your pikin dem no go to fear You go to fear fear fear Ambassador go dey chop And Governor go dey chop And President go dey chop Dem dey say make we jump we go jump Some people go somersault Dem go dey get headache no go drink panadol Meanwhile president go dey chop And Governor go dey chop