Home
Top Artistes
Top Paroles
Ajouter Paroles
Contact
menu
search
Contactez-nous
Artiste:
Burna Boy
Titre:
JA ARA E
Assurez-vous que les corrections sont tout à fait exactes
S'il vous plaît, les mettez en évidence en quelque sorte!
Vous pouvez, par exemple, écrire
INCORRECT: avant la mauvaise ligne
CORRECT: avant la correspondant ligne correcte
Autrement, nous ne pouvons les corriger pas! Merci pour votre aide.
Eheeeeeeeeeeeee Ko jupa Ko jupa Eheeeeeeeeeeeee Ko juba Ko juba Eheeeeeeeeeeeee Ko jupa Ko jupa Ahhhhhhhhhhhhh Your body go rest o Papa tell pikin o Your body go rest o Your body go rest o Dem come go confess o Your head go correct o You nor go forget o Shey you get the concept Dem no dey tell person Ja ara Ja ara You go learn your own lesson Ja ara Ja ara Everybody keep on searching Ja ara Ja ara For miraculous blessings Ja ara Ja ara Ja ara You go bow for Lagos oh Ja ara If you no know yourself you go lost oh Ja ara Ja ara If you get money you be bros oh Ja ara Ja ara Omo nobody holy no apostle Ja ara Ja ara Your body go rest oh (kuro nbe) Papa tell pikin o Your body go rest oh Your body go rest oh Dem come go confess oh Your head go correct oh You nor go forget oh Shey you get the concept oh Dem go tell you Watch out When you go Watch out Pon the road Watch out for dem hyenas Watch out When you go Watch out Pon the road Watch outtttttttt Look around in all the places you go to Stand your ground and stay outstanding like Ogun Watch your back and just do what you supposed to Take care of family and people you are close to Dem no dey tell person Ja ara Ja ara You go learn your own lesson Ja ara Ja ara Everybody keep on searching Ja ara Ja ara For miraculous blessings Ja ara Ja ara Ja ara You go bow for Lagos oh Ja ara If you no know yourself you go lost oh Ja ara Ja ara If you get money you be bros oh Ja ara Ja ara Omo nobody holy no apostle Ja ara Ja ara Your body go rest oh (kuro nbe) Papa tell pikin o Your body go rest oh Your body go rest oh Dem come go confess oh Your head go correct oh You nor go forget oh Shey you get the concept oh Dem go tell you Watch out When you go Watch out Pon the road Watch out for dem hyenas Watch out When you go Watch out Pon the road Watch outtttttttt Dem go tell you Watch out When you go Watch out Pon the road Watch out for dem hyenas Watch out When you go Watch out Pon the road Watch outtttttttt Eheeeeeeeeeeeee Ko jupa Ko jupa Eheeeeeeeeeeeee Ko juba Ko juba Eheeeeeeeeeeeee Ko jupa Ko jupa Ahhhhhhhhhhhhh