Home
Top Artistes
Top Paroles
Ajouter Paroles
Contact
menu
search
Contactez-nous
Artiste:
Mr. Eazi
Titre:
Surrender
Assurez-vous que les corrections sont tout à fait exactes
S'il vous plaît, les mettez en évidence en quelque sorte!
Vous pouvez, par exemple, écrire
INCORRECT: avant la mauvaise ligne
CORRECT: avant la correspondant ligne correcte
Autrement, nous ne pouvons les corriger pas! Merci pour votre aide.
Baby make you loving the boy Baby make you kiss the boy Baby make you loving the boy Baby you for kiss the boy (kiss the boy) I surre I surre to your ileke idi o I surre I surrender to your ileke idi o I surre I surre to your ileke idi o I surre I surrender I no say I no strong like Mike Tyson I no say I no getty the voice like Michael Jackson I no say I no sweet like Zara Larsson I no say I no getty money like Richard Branson But wetin I get e pass the money wey you want If you give me a chance I give you everything I got I dey pray to God that this loving is enough Baby I just want to let you know I surre I surre to your ileke idi o I surre I surrender to your ileke idi o I surre I surre to your ileke idi o I surre I surrender to your ileke idi o I surre I surre, like say na felony o I don’t care, I don’t care about your money o You surre, you surrender to my ileke idi o No dey fear omo just call me your honey o No forget baby, set reminder I open my heart baby, come make you enter Carry your matter for head, your defender For you baby, for you omo I no want Mr Jackson, you know me better I am loving your melody, lori instrumental Anything you have is enough tori Baby I surrender to your to to ri o I surre I surre to your ileke idi o I surre I surrender to your ileke idi o I surre I surre to your ileke idi o I surre I surrender to your ileke idi o Love Love Loving the boy Baby making you kiss the boy [Zagadat] Baby make you loving the boy Baby you for kiss the boy Baby make you loving the boy Baby make you kiss the boy [Zagadat] Baby make you loving the boy Baby make you kiss the boy