Home
Top Artistes
Top Paroles
Ajouter Paroles
Contact
menu
search
Contactez-nous
Artiste:
Maleek Berry
Titre:
Sisi Maria
Assurez-vous que les corrections sont tout à fait exactes
S'il vous plaît, les mettez en évidence en quelque sorte!
Vous pouvez, par exemple, écrire
INCORRECT: avant la mauvaise ligne
CORRECT: avant la correspondant ligne correcte
Autrement, nous ne pouvons les corriger pas! Merci pour votre aide.
Uhh Bounce (Bounce) Bounce eh, baby oh bounce Bounce (Bounce) Bounce oh, baby oh bounce Berry pon this eh Berry pon this eh… Sisi Maria, she carry front from Bayelsa (Oh) Sisi Ngozi, she carry back from Anambra Imara nma eh, Imara nma oh I for make you my lady Imara nma eh, Imara nma oh Yeah Only you, only you baby Afurum gi n’anya (Eh eh) No be joke if I tell you your loving na fire (Yea o na na) Give me chance, anyday I go love you tire (eh eh) You too too sabi, your mama too too try Eyea eh eh Na so, na so E be you wey I wan marry Na so, na so Na my pikin wey you go carry Na so, na so Omalicha let me love you, love you, love you Forever love you, love you, love you my baby Sisi Maria, she carry front from Bayelsa (Oh) Sisi Ngozi, she carry back from Anambra Imara nma eh, Imara nma oh I for make you my lady Imara nma eh, Imara nma oh Yeah We go hammer, I go buy you plenty Diamond Oluwa provide oh, I go dash you mansion (Mansion) I pray for the day wey we go pull up in a Phantom My number one, omo you my number one If you no dey I no go function Na so, na so E be you wey I wan marry Na so, na so Na my pikin wey you go carry Na so, na so Omalicha let me love you, love you, love you Forever love you, love you, love you my baby Sisi Maria, she carry front from Bayelsa (Oh) Sisi Ngozi, she carry back from Anambra Imara nma eh, Imara nma oh I for make you my lady Imara nma eh, Imara nma oh Yeah Sisi Maria, she carry front from Bayelsa (Oh) Sisi Ngozi, she carry back from Anambra Imara nma eh, Imara nma oh I for make you my lady Imara nma eh, Imara nma oh Yeah Sisi Maria, she carry front from Bayelsa (Oh) Sisi Ngozi, she carry back from Anambra Imara nma eh, Imara nma oh I for make you my lady Imara nma eh, Imara nma oh Yeah