Home
Top Artistes
Top Paroles
Ajouter Paroles
Contact
menu
search
Contactez-nous
Artiste:
Mr. Eazi
Titre:
Leg Over
Assurez-vous que les corrections sont tout à fait exactes
S'il vous plaît, les mettez en évidence en quelque sorte!
Vous pouvez, par exemple, écrire
INCORRECT: avant la mauvaise ligne
CORRECT: avant la correspondant ligne correcte
Autrement, nous ne pouvons les corriger pas! Merci pour votre aide.
Zaggadat [?] It's your boy Eazi It's E Kelly My baby dey confuse me o with her bum bum Wey she get a guy wey dey send her money from London She dey see me like a "Johnny Just Come" When monkey dey work eh Baboon e just dey chop Me I go chop all the wash eh As long as you give me my portion Baby make you no dey rush eh Abeg make you treat me with caution Ah, ah ,aaahhh Leg over My baby gimme leg over ahn ahn (Mxm) Hang over E be she dey gimme hang over eh eh Leg over My mama give me leg over eh eh Game over She dey come gimme game over Eh eh I dey confuse I dey confuse When you turn around Baby you dey make I confuse ooo You Douala like a, a Cameroon You mesmerize the boy and baby make I confuse Commando, you be commando You dey command the boy with overload Yeh yeh I no fit stand alone I must call my guy before rendezvous Me I go chop all the wash eh As long as you give me my portion Baby make you no dey rush eh Abeg make you treat me with caution Ah, ah ,aaahhh Leg over My baby gimme leg over ahn ahn (Mxm) Hang over E be she dey gimme hang over eh eh Leg over My mama give me leg over eh eh Game over She dey come gimme game over Its Your Boy Eazi My baby dey distract me o with her bum bum Wey she get a guy wey dey send her money from London She dey see me like a "Johnny Just Come" When monkey dey work eh Baboon e just dey chop Me I go chop all the wash eh As long as you give me my portion Baby make you no dey rush eh Abeg make you treat me with caution Ah, ah ,aaahhh Leg over My baby gimme leg over ahn ahn (Mxm) Hang over E be she dey gimme hang over eh eh Leg over My mama give me leg over eh eh Game over She dey come gimme game over Eh eh I dey confuse oh oh oh I dey confuse When you turn around Baby you dey make I confuse ooo You Douala like a, a Cameroon You mesmerize the boy and baby make I confuse Commando, you be commando You dey command the boy with overload Yeh yeh I no fit stand alone I must call my guy before rendezvous