Home
Top Artistes
Top Paroles
Ajouter Paroles
Contact
menu
search
Contactez-nous
Artiste:
Slim Burna
Titre:
I'm On Fire
Assurez-vous que les corrections sont tout à fait exactes
S'il vous plaît, les mettez en évidence en quelque sorte!
Vous pouvez, par exemple, écrire
INCORRECT: avant la mauvaise ligne
CORRECT: avant la correspondant ligne correcte
Autrement, nous ne pouvons les corriger pas! Merci pour votre aide.
Eh... yo.. nanana na..na..aii... and no be lie the struggle i don see and the bad things wey i don see with my eyes the pleasure and pain, all na part of life and play dem my tape, tell dem to come inside i'ma survivor cuz i'm on fire (2x) cuz i'm on fire (4x) check see see oya give me canoe eh cuz i wan cross this water eh canoe eh cuz i wan cross this water eh they wanna stop me and i no fit die wanna hold my wings and i still dey fly i'm on fire (i'm on fire) (2x) they wanna stop me and i no fit die wanna hold my wings and i still dey fly i'm on fire (i'm on fire) (2x) aii, see, the girls dem gimme dutty wine baby girl u giving me that dutty dutty wine girl i wonder whether you don remove your spine see i really wanna touch it and i want your behind (chorus) i'm on fire, sey na me wey dey steal the show see i\'m on fire, sey na me wey dey steal the show dem try to stop me i no gree dem hold me, dem no fit so i dodge when i notice sey the bullets na for me dem try to stop me i no gree dem hold me, dem no fit so i dodge when i notice sey the bullets na for me (chorus) slim burna (laughs) dem try to stop me i no gree dem hold me, dem no fit so i dodge when i notice sey the bullets na for me dem try to stop me i no gree dem hold me, dem no fit so i dodge when i notice sey the bullets na for me (Gracias a Alejandra por esta letra)