Home
Top Artistes
Top Paroles
Ajouter Paroles
Contact
menu
search
Contactez-nous
Artiste:
Bracket
Titre:
No Time
Assurez-vous que les corrections sont tout à fait exactes
S'il vous plaît, les mettez en évidence en quelque sorte!
Vous pouvez, par exemple, écrire
INCORRECT: avant la mauvaise ligne
CORRECT: avant la correspondant ligne correcte
Autrement, nous ne pouvons les corriger pas! Merci pour votre aide.
No time eh ah na bracket eh ape planet ................. peter and paul dey don kolo eh na na Verse 1 No time eh that's why me I say make i yarn tori eh the thing the thing wey dey vex me eh na the same thing wey dey vex you eh For this world, the good dey die and for the bad, na them dey survive. See I don try make I ask God why e con be like say i dey waste my time oya everybody make una dey joli eh make una throw una hands in the air if you wan do good make you go cold eh without it, some people go scatter your brain Chorus na this thing wey dey make me kolo eh >3x this thing wey dey make me kolo eh kolo eh eh eh i say na this thing wey dey make me kolo eh >3x this thing wey dey make me kolo eh kolo eh eh eh Verse 2 Na this thing dey make me kolo eh better thing better thing no dey last eh if you dey hear me, no doubt me eh . Believe me that na true story eh walahi everybody no time eh see our name na the bracket. Before, we do that song happy day but now we don comot with yori yori eh I say everybody make una dey joli eh make una throw una hands in the air If you wan do good, make you go cold eh without it, some people go blow off your brain. Chorus na this thing wey dey make me kolo eh >3x this thing wey dey make me kolo eh kolo eh eh eh i say na this thing wey dey make me kolo eh >3x this thing wey dey make me kolo eh kolo eh eh eh P Square Se una dey see as peter and paul and bracket them don dey go I remember when we do gbedu last night them don kolo them say we no sabi sing eh some say na only dance we dey dance eh we con bring back bizzy body eh temptation them say na copy copy na copy copy eh we go back again and bring do me and roll it eh with a good video wetin remain eh? Chorus na this thing wey dey make me kolo eh >3x this thing wey dey make me kolo eh kolo eh eh eh i say na this thing wey dey make me kolo eh >3x this thing wey dey make me kolo eh kolo eh eh eh e ye ..... (repeatedly) Bridge Omo no time better thing no dey last no time eh better thing better thing no dey last eh na bracket eh peter and paul don kolo eh today na today If e dey do you yori yori eh everybody make una dey joli eh make una throw una hands in the air if you wan do good, make you go cold eh without it, some people go take you dey play play. [back to chorus]