Home
Top Artistes
Top Paroles
Ajouter Paroles
Contact
menu
search
Contactez-nous
Artiste:
Femi Kuti
Titre:
Sorry Sorry
Assurez-vous que les corrections sont tout à fait exactes
S'il vous plaît, les mettez en évidence en quelque sorte!
Vous pouvez, par exemple, écrire
INCORRECT: avant la mauvaise ligne
CORRECT: avant la correspondant ligne correcte
Autrement, nous ne pouvons les corriger pas! Merci pour votre aide.
If my eyes no decieve me and na true be things my ears dey hear politicians and soldiers make e meeting Our country dem wan repair dem dey make like say dem know o know say na dem a spoil our country so as dem dey dabaru am dey o na so my people dey follow o o i sorry sorry o, i sorry for Nigeria, i sorry sorry o, i sorry for Africa sorry sorry o i sorry sorry o, i sorry for Nigeria, i sorry sorry o, i sorry for Africa sorry sorry o As we [never get decided]... Look my friends dem no like to hear word na to dey follow follow, follow dem enemies like zombie, dem dey go dey march dey go dey fight for other people wey spoil Nigeria so these politicians and soldiers dem be one and the same no one different [from] the other my people no wan know but with kind of leaders Africa no get hope Africans will suffer we go suffer reach our bone i sorry sorry o, i sorry for Nigeria, i sorry sorry o, e gba mi o sorry sorry o i sorry sorry o, i sorry for Nigeria, i sorry sorry o, i sorry for Africa i sorry sorry o, e gba mi o (Gracias a JAVA por esta letra)