Danger cover

Danger Paroles

P-Square

Album Danger

Paroles de Danger

See me see wahala eh
Wahala dey

Verse 1
As we dey enter (enter)
Na so some people just dey mental (mental)
Cos them dey feel this instrumental (mental)
Everybody to the center
Omo wahala dey
Omo wahala dey (hala dey)

Them say P-Square, we don dey yarn again (yarn again)
We come dey rhyme again (rhyme again)
From Naija, we dey play away
Omo, wahala dey

Chorus
I dey see danger
You go see danger
Omo, see danger
We dey see danger
Omo wahala dey (oh)
Wahala dey (6x)

Verse 2
If them dey talk our agenda (agenda) So make you remember (remember say)
Na Baba God be the defender (defender eh)
We no retreat, we no surrender (surrender eh)
Make we take them back to sender (sender)
Omo, wahala dey lyrics from museke.com
Wahala dey (hala dey)
Them say P-Square, we don dey yarn again
We just dey force, we come dey rhyme again
From Naija, we don dey play away
Omo, wahala dey

Repeat Chorus

Verse 3
E don dey
Make we dey hustle make we enter (enter)
Them say them no go gree say we be stranger (stranger)
Them say we come from jail, we no remember
See where we dey today
E no be today (e no be today)
Anything wey them like, make them do, don't let them get your way (get your way)
All the bad things them do, dey fade away (fade away)
Them say you say (who say)
Na them go tire eh
We still dey hammer eh

See me see wahala dey
Them say P-Square, we don dey yarn again
We come dey rhyme again
From Naija, we dey play away
Omo, wahala dey

See danger (danger) (8x)