Other cover

Niger Delta Paroles

Nneka

Album Other

Paroles de Niger Delta

Dem come fish our water empty,
Dem come chop our oil plenty,
Come take resources away,
Come take all our riches
Dem come use us as dem store
For raw material to make them rich
Oh brother, brother, bross wetin
Sister, sister, sis
Chorus 2x
Wetin we dey do the the the
Wetin we dey do dem thief thief
Where we dey wen dem own own us
What we sow na I we go reap
Tell me wetin I go do
Cos I dey loss in d sins in d flesh of d world
Lord, forgive wouldn't save my soul from dying
Kai, oga suffri oh, oga suffri oh, oga suffri oh,
it don teh wen u dey do me like dis
oh but right now I no go take am no more
I go open my mouth go tell u wetin I dey feel
Chorus 2x
Wetin we dey do the the the
Wetin we dey do dem thief thief
Where we dey wen dem own own us
What we sow na I we go reap
See, tell me, see wen we notice, see wetin dem do us Wetin dem do us